On May 10, 2024, Victony release his new song “Stubborn” along with Asake. Stubborn song lyrics were written by Victony, Asake, Westen Weiss, Hoodini Nwokike, Mac Sutphin, Oluseni Oyinlola, and Sebastian Lopez, and the music was produced by Westen Weiss, 1Mind, and Ktizo.
Stubborn Lyrics
Kitzo
Ye Ye Ye Oh
Another World
Ye Ye Ye Ye E Eh
Yeah
Solo
Solo, Solo, Solo
You Know I’ve Been Riding Solo
Way Before My ‘tori Get Promo
Now Them Dey Call Me Idolo
Idolo Idolo Idolo
Make Nobody Call Me Idolo Again
No Idolo Wey Fit Perfect
When I Dey Wear My Dunlop
When I Dey Wear My Dunlop
When I No Getti KọBọ
See Aboniki Full My Cupboard
WọN Ni, “So Many Things You Dunno,
So Many Things You Dunno” (Dunno)
Me I Don Dey Fight Since When
I Never Tall Reach Aunty Olisa Bumbum (Bumbum)
Ey Ey, Stubborn
Me I No Dey Hear Word O
I Stubborn (And I Stubborn Gan Ni)
Stubborn
Me I No Fit Be Your Idolo (Stubborn)
Ey Ey, Stubborn
Me I No Dey Hear Word Oh
I Stubborn
Me I No Fit Be Your Idolo (ỌMọ Mo Stubborn Gan)
I Stubborn (Mo Stubborn Gan)
Stubborn
Ey
Dunno
Make I Carry Dem Go Where Dem No Know
Make I Give Dem The Steps Like Poco
Originality No Be Bobo, Hmmm
ỌMọ Iya Mi Owo Ni Koko (Owo Ni Koko)
I Dey Fight All The Wars On A Low Low (Low Low)
Gbe Kolos
Emi Nikan On A Solo (Solo)
E Be Like Say Ye, I Don Kolo
Jago Say “Na Lie, Uhn Uhn”
Say “Na Igbo” (Stubborn)
Hmm Hmm
ỌLọUn (ỌLọUn)
ẸLẹDa Mi Majẹ N Sh’ọLọUn (Sh’ọLọUn)
Bukata Mi Oti Pọ Gan O
For My Family I Be Stubborn (For My Family I Be Stubborn)
I Be Stubborn
ỌMọ ọGbọN (Stubborn)
Enter Their Body Like Two Guns
Kakakaka
WọN Ni Ku Tan
Ye Ye Ye Ye Ye
Ey Ey, Stubborn
Me I No Dey Hear Word O
I Stubborn (And I Stubborn)
Stubborn
Me I No Fit Be Your Idolo (Stubborn)
Ey Ey, Stubborn (Oh I Stubborn)
Me I No Dey Hear Word Oh
I Stubborn (Stubborn)
Me I No Fit Be Your Idolo
I Stubborn (Stubborn)
Stubborn
Yeah
Bomb O
That Money Is A Bomb O
Normally Shey Ajebo Sef Na Hustler
Get To The Money Pronto
Make Dey Call Me Dike Like Tonto
From Igbo Elerin To Igando
I’ve Never Been Missing In Action
They Start To Dey Call Me Uche Jumbo
When I Dey Wear My Dunlop
When I Dey Wear My Dunlop
When I No Geti KọBọ
When Aboniki Full My Cupboard
WọN Ni, “So Many Things You Dunno,
So Many Things You Dunno”
Me I Don Dey Fight Since When
I Never Tall Reach Aunty Olisa Bumbum
Yeah
Ey Ey, Stubborn
Me I No Dey Hear Word O
I Stubborn
Stubborn
Me I No Fit Be Your Idolo (Stubborn)
Ey Ey, Stubborn
Me I No Dey Hear Word Oh
I Stubborn
Me I No Fit Be Your Idolo
I Stubborn
Stubborn
Ey
Stubborn Song Info:
Song Name: | Stubborn |
Band/Singer: | Victony & Asake |
Lead Vocals: | Victony & Asake |
Written/Lyrics By: | Victony, Asake, Westen Weiss, Hoodini Nwokike, Mac Sutphin, Oluseni Oyinlola & Sebastian Lopez |
Music Produced By: | Westen Weiss, 1Mind & Ktizo |
Music Label: | Victony |
Release Date: | May 10, 2024 |
Related Songs –
- Swear to God – Tee Grizzley & Future
- Hind’s Hall – Macklemore
- Hood By Air – Playboi Carti
- I Had Some Help – Post Malone
- BOA – Megan Thee Stallion
- Melting away – $NOT
- Ronald – Falling in Reverse & Tech N9ne
Frequently Asked Questions
Who produced “Stubborn” by Victony & Asake?
“Stubborn” by Victony & Asake was produced by Westen Weiss, 1Mind, and Ktizo.
When did Victony & Asake release “Stubborn”?
Victony & Asake released “Stubborn” on May 10, 2024.
Who wrote “Stubborn” by Victony & Asake?
“Stubborn” by Victony & Asake written by Victony, Asake, Westen Weiss, Hoodini Nwokike, Mac Sutphin, Oluseni Oyinlola, and Sebastian Lopez.
Who sang the “Stubborn” Song?
The “Stubborn” song is sung by Victony and Asake.