Small Money Lyrics – Nasboi

Small Money Lyrics - Nasboi

On April 19, 2024, Nasboi release his new song “Small Money”. Small Money song lyrics were written by ​Nasboi, and the music was produced by​ DeeYasso.

Small Money Lyrics

Ohoh, …. I See You
Ohoh, …. I See You

Heba Heba Heba Hee
When I Get Small Money, Me Self Go Jaiye
(Champagne Hennessy Ooo)
When I Get Small Money, Me Self Go Dorime Gan
(Yhemolee I See You)
King Solomon No Fit Do Pass Me
King Solomon, I Go Do Pass You
Heehee, I Go Jaiye Pass You
Spend My Money I Go Jaiye Times Two

Where Una Dey, I Dey Do Mathematics
You Dey There Dey Speak Big English
Where Una Dey, I Dey Hustle My Small Thing
You Dey There Dey Lose For Sporty
When I Get This My Money, Make You No Talk Say Na Yahoo
When I Get This My Dough, Make You No Talk Say Na Juju I Dey Do

When I Get Small Money, Me Self Go Jaiye
(Champagne Hennessy Ooo)
When I Get Small Money, Me Self Go Dorime Gan
(Yhemolee I See You)
King Solomon No Fit Do Pass Me
King Solomon, I Go Do Pass You
Heehee, I Go Jaiye Pass You
Spend My Money I Go Jaiye Times Two

Cos The Gbedu Don Drop, I Swear Na Heat
If Your Memory Full, Abeg Delete
Make You No Go Gree Like Omo-onile
Make You Dance And Party Like Poco-lee
And You Know Say Me I No Dey Like Yawa
And You Know Say Me I No Dey Like Palava
If You Turn Olooo, No Yawa
Even If I Ball Pass Maradona
Anywhere Money Dey, I Go Dey
Anywhere Shayo Dey, I Go Dey
Anywhere Wahala Dey, I No Dey
Anywhere Money Dey, I Go Dey

When I Get Small Money, Me Self Go Jaiye
(Champagne Hennessy Ooo)
When I Get Small Money, Me Self Go Dorime Gan
(Yhemolee I See You)
King Solomon No Fit Do Pass Me
King Solomon, I Go Do Pass You
Heehee, I Go Jaiye Pass You
Spend My Money I Go Jaiye Times Two

When I Get Small Money, Me Self Go Jaiye
(Champagne Hennessy Ooo)
When I Get Small Money, Me Self Go Dorime Gan
(Yhemolee I See You)
King Solomon No Fit Do Pass Me
King Solomon, I Go Do Pass You
Heehee, I Go Jaiye Pass You
Spend My Money I Go Jaiye Times Two

Small Money Song Info:

Song Name:Small Money
Band/Singer:Nasboi
Lead Vocals:Nasboi
Written/Lyrics By:Nasboi
Music Produced By:DeeYasso
Music Label:Nasboi
Release Date:April 19, 2024

Related Songs –

Frequently Asked Questions

Who produced “Small Money” by Nasboi?

“Small Money” by Nasboi was produced by DeeYasso.

When did Nasboi release “Small Money”?

Nasboi released “Small Money” on April 19, 2024.

Who wrote “Small Money” by Nasboi?

“Small Money” by Nasboi written by ​Nasboi.

Who sang the “Small Money” Song?

The “Small Money” song is sung by Nasboi.