Read OZEBA lyrics by Rema, released on December 28, 2024, on Rema’s official YouTube channel. OZEBA is beautifully penned by Rema and ThisizLondon and its groovy beats are also produced by Rema and ThisizLondon. Catch the song’s lyrics below with the official music video.
OZEBA Lyrics By Rema
London
Another Banger
All Of My Guys Dem Dey Tell Me Say,
Me I Be Party Animal
Who Be That Girl Wey Dey Shake Her
Ikebe For Back? Me I Want Her, I Like Her (Arrg-arrg)
Whether The Ikebe Na Real Or Fake,
Abeg, Just Dey Back Am (Come)
How You Go Sell Me Money,
Then I Spray The Money,
Then You Come Dey Pack Am?
You No See Say Na Balenciaga
I Dey Rock? Abeg, No Dey March Am
Me Wey Be Area-boy, I Dey Do My Things,
Zaga-zigi, Zigi-zaga (Grr)
(Rema, What Is The Matter?)
I Go Prove To Them Say Somebody Badder, Eh
Somebody Wicked, Eh
I Go Do My Best To Make All Of Una Vex
I Don Commot For My Set, I Don Intercept
I Don Put The Game For Reset
Shey, You Wan Gatekeep Who Sabi Jump Fence, Eh?
Ozeba, Ozeba, Ozeba, Ozeba, Ozeba
Ozeba, Ozeba, Ozeba, Ozeba, Ozeba (Hm)
Ozeba, Ozeba (Hm, Hm, Hm), Ozeba,
Ozeba, Ozeba (Arrg-ra-ra)
Ozeba, Ozeba, Ozeba, Ozeba, Ozeba
Emi Ati Awon Guys E Mi Italawo, E Mi Itolowo
Italawa, Itolowo, Ita, Itolow, Eh-eh
They Want A Banger, Eh-eh?
Give Them Back To Back, Eh-eh
Buss Up Their Medulla, Arrg-arrg
Tell All Your Faves That I Ask You To Ask Them,
“Who’s Their Daddy?”, Huh
H-i-m, Huh, I’m That Nigga (Uh-huh)
I’m That, Huh, I’m That Nigga, Huh (Uh-huh)
Father Figure (Uh-huh), Huh, Huh
I Dey Vex Every Day,
Only Thing Wey Fit
Make Me Dey Happy Na Ikebe
Internet Gangster,
That Thing Wey You Talk,
Make You Come My Front,
Make You For Répété
(Rema, What Is The Matter?)
I Go Prove To Them Say Somebody Badder, Eh (Eh?)
Somebody Wicked, Eh (Eh?)
I Go Do My Best To Make All Of Una Vex
I Don Commot For My Set, I Don Intercept
I Don Put The Game For Reset
Shey, You Wan Gatekeep Who Sabi Jump Fence, Eh?
Ozeba, Ozeba (Hm, Hm, Hm), Ozeba,
Ozeba, Ozeba (Arrg-ra-ra)
Ozeba, Ozeba, Ozeba, Ozeba, Ozeba
Ozeba, Ozeba (Ayy, Ayy, Ayy, Ayy),
Ozeba, Ozeba, Ozeba
Ozeba, Ozeba (Rrg, Rrg, Rrg), Ozeba,
Ozeba, Ozeba (Ahh)
Ozeba, Ozeba, Ozeba, Ozeba, Ozeba
Ozeba, Ozeba, Ozeba, Ozeba, Ozeba (Arrg-ra-ra)
Ozeba, Ozeba, Ozeba, Ozeba, Ozeba
Ozeba, Ozeba, Ozeba, Ozeba, Ozeba
Songs You Might Like –
“Ozeba” Song Credits:
Singer | Rema |
Song Writer | Rema & ThisizLondon |
Music Producer | Rema & ThisizLondon |
Label | Jonzing World/Mavin Records/Rema |
Release Date | December 28, 2024 |
If you find any mistakes in the lyrics or credits, or if you want to add lyrics, please let us know by using the “Contact Us” form.
Frequently Asked Questions
-
Who is the singer of the “Ozeba” song?
The “Ozeba” song is sung by Rema.
-
Who is the music producer of the “Ozeba” song?
Rema and ThisizLondon produced the “Ozeba” song music.
-
Who wrote the lyrics to the “Ozeba” song?
The song “Ozeba” was written by Rema and ThisizLondon.
-
When was the “Ozeba” song released?
Ozeba the song was released on December 28, 2024.
-
What is the duration of Ozeba?
The duration of the song Ozeba is 2:23 minutes.