NOW I KNOW is a brand-new track from Rema’s new album “HEIS” released on July 11, 2024. The lyrics were written by Rema and P.Priime, and the music was also produced by P.Priime and Take a Daytrip.
NOW I KNOW Lyrics by Rema
P
Day-Day-Daytrip Took It To Ten
All Of My Trauma Dey Hit Me From Many Years Ago
All Of My Childhood I Lost ’cause I Wan Feed Family
Inside My Heart, So Dark But My Face E No Dey Show
I No Dey Talk, I No Dey Comot, I Just Wan Dey Alone
Sleeping Pills No Dey Work, So I Steady Overdose
Fear No Go Let Me Talk Things Wey Do For The Ones I Love
Everybody Too Selfish To See From My Angle Oh
Do 99 But I No Do One, Still It’s Not Enough
Na Now I Know Who Dey For Me
All Those I Love Turned Enemies
And Now I Know Who Dey For Me
All Those I Trust Turned Enemies
I Dey Move Like Messi When He Dey For Barcelo
E Get As God Go Bless Person, Dem Go Talk Say Na Devil Oh
Me I No Dey Ask For Favor, Small Time, They Go Talk Say I Dey Owe
Na Why I Dey Like To Dey Face All My Problems On My Own
She Tell Me Make I Tell Her All The Pains Wey I Always Envelope
Right From My Childhood, I Steady Dey Thug With The Feelings Wey I Dey Hold (Uhh)
Many Battles I Dey Fight But Regardless, I’m Steady On The Road (Ahh)
Keep My Guy Crayon Safe For Me, Na ’em I Tell Solo
Na Now I Know Who Dey For Me (I Know, Ah)
All Those I Love Turned Enemies (I Love, Ah)
And Now I Know Who Dey For Me (I Know, For Me)
All Those I Trust Turned Enemies (Ahh)
Na Now I Know Who Dey For Me (I Know, I Know, I Know)
All Those I Love Turned Enemies (Ooh)
And Now I Know Who Dey For Me
All Those I Trust Turned Enemies
Album Tracklist –
NOW I KNOW Song Info:
Album: | HEIS |
Lead Vocals: | Rema |
Written/Lyrics By: | Rema & P.Priime |
Music Produced By: | P.Priime & Take a Daytrip |
Music Label: | Rema |
Release Date: | July 11, 2024 |
Frequently Asked Questions
Who produced “NOW I KNOW” by Rema?
“NOW I KNOW” by Rema was produced by P.Priime and Take a Daytrip.
When did Rema release “NOW I KNOW”?
Rema released “NOW I KNOW” on July 11, 2024.
Who wrote “NOW I KNOW” by Rema?
“NOW I KNOW” by Rema written by Rema and P.Priime.
Who sang the “NOW I KNOW” Song?
NOW I KNOW song is sung by Rema.