Read Fi Kan We Kan Lyrics by Bnxn featuring Rema, released on October 18, 2024, on Bnxn’s official YouTube channel. Check out the lyrics below with the official music video.
Bnxn – Fi Kan We Kan Lyrics
O-Obah
Wah Dem A Seh?
Wan Le Mo Kun Mo Le
[?]
Fi’kan We’kan Nkan (Ka Le Jo),
Fi’kan We’kan Nkan (Fa Le To)
Fi’kan We’kan Nkan
Oh, As You Can See, Something Wey No Dey For Me
I No Fit Put My Mind You See,
If No Be Money Wey Go Sweet Me Like Vitamin C
Oh, As You Can See, Something Wey No Dey For Me
If You Don’t Say That You’re For Me, It’s No Guarantee
I No Fit Say You Be My Padi
For My Money, Mo Le Ka E Mo One Corner
For My Balance, You No Straight My Guy, You Too Kana
I Enter Small Yawa For Your Matter
You Dey Owe Me, You Wan Dey Come
Fi’kan We’kan Nkan, Fi’kan We’kan Nkan (You Wan Dey)
Fi’kan We’kan Nkan, Fi’kan We’kan Nkan (You Wan Dey)
Fi’kan We’kan Nkan, Fi’kan We’kan Nkan (You Wan Dey)
Fi’kan We’kan Nkan, Fi’kan We’kan Nkan (Why You Wan Dey?)
Fi’kan We’kan Nkan, Fi’kan We’kan Nkan (You Wan Dey)
Fi’kan We’kan Nkan, Fi’kan We’kan Nkan
Pay Me My Money, Make I Ball Small
Stop All The Long Talk, I No Dey Forum
Me I Wan Sungbalaga With My Day Ones, My Day Ones
I No Fit Let My Enemies Shame Me Gan
Na Why Me I No Dey Rest, I Always Dey Work
Coward, If I Say I Wan Lazy Gan
I Go Pick Money Before I Pick My Babe Call
Because E Dey Stop Nonsense,
You Dey Hate On Me How Market?
If I Fall, Omo, Make I Bend
Say, You Get Fake Dreads,
But You Wan Give Me Advice About Patience, Are You Making Sense?
Stand Fit Before I Change My Color, Color
I Dey Talk, You Dey Talk, Shut Up
Me Wey Be Werey, I No Be Bolo
Shebi, You Be Mama Ebo? L’m Fed Up, Uh
You Wan Dey Fi’kan We’kan Nkan (Fi’kan),
Fi’kan We’kan Nkan (Fi’kan We’-uh)
You Wan Dey Fi’kan We’kan Nkan (Ayy, Yeah),
Fi’kan We’kan Nkan (Baby Mama, Oh)
Why You Wan Dey Fi’kan We’kan Nkan?
(Fi’kan We’kan Nkan) Fi’kan We’kan Nkan (Fi’kan We’kan Nkan)
You Wan Dey Fi’kan We’kan Nkan (Fi’kan We’kan Nkan),
Fi’kan We’kan Nkan (Mm-mm)
Fi Kan We Kan Song Credits:
Sone Name | Fi Kan We Kan |
Singer | Bnxn & Rema |
Song Writer | Bnxn & Rema |
Music Producer | BlaiseBeatz |
Label | T.Y.E & EMPIRE |
Release Date | October 16, 2024 |
Frequently Asked Questions
Who wrote the lyrics to the “Fi Kan We Kan” song?
The song “Fi Kan We Kan” was written by Bnxn and Rema.
Who is the music producer of the “Fi Kan We Kan” song?
BlaiseBeatz produced the “Fi Kan We Kan” song music.
Who is the singer of the “Fi Kan We Kan” song?
The “Fi Kan We Kan” song is sung by Bnxn and Rema.
When was the “Fi Kan We Kan” song released?
Fi Kan We Kan song was released on October 16, 2024.
If you find any mistakes in the lyrics or credits, or if you want to add lyrics, please let us know by using the “Contact Us” form.