On June 21, 2024, Nigerian singer, rapper, and songwriter Rema released his new song “BENIN BOYS” with Shallipopi. The lyrics were written by Agada Prince Oyada, Rema, and Shallipopi, with the music was produced by Rema and Producer X.
BENIN BOYS lyrics by Rema
They Call Me Shallipopi
Pluto Presido
Say, Say, Say
Say, Say, Say
Say, Say, Say
Say, Say, Say (Another Banger)
Touchdown Benin Boys, Gen-gen-gen
Money Yapa, Money Repete (Confirm)
Remy Ekehuan Road, Shalli Sapele (Ayy)
Santa Monica Touchdown, Shekens (Clear Road)
They Dey Like To Dey Dance The Legbeegbe (Eh?)
Na We Dey Bully, Na We Dey Pepper (Say)
If You Play With The Boys, You Go Collect
See Doings, You No Fit Talk Say We No Get (Oh, Ayy)
E Get Why Dem Dey Call Us Benin Boys (Confirm)
We No Dey Make Too Much Noise (Clear Road)
Na We Dey Pull Up With Convoy (Eh?)
You Know The Billings Wey We Dey Chest (Okay)
Many Fishes In The River But Na You
I Wan Taste (Say, Say, Say, Say)
Chop You And Clean Mouth, Eat You For Lunch (Eh)
Have You For Dinner, Unto The Next (Confirm)
See Money, See Am, See, See, See Money, Oh
See Money, See Am, See, See, See Money, Oh
See Money, See Am, See, See, See Money, Oh
See Money, See Am, See, See, See Money, Oh
See, See, See Money Oh, Wahala
See Money, See Am, See, See, See Money, Oh
(Say, Say, Say, Say, Say, Say, Say)
See Money, See Am, See, See, See Money, Oh (Eh? Confirm)
See Money, See Am, See, See, See Money, Oh
(Say, Say, Say, Say, Say, Nor Go Dey)
Na We Be The Pride Of Benin,
Oba Sef Suppose Give Us Medal Oh, Give Medal Oh
Na My Benin Brothers I Go Call Before
I Call Olopaa Oh, If Anything Kpa Oh
Remy Boy You Can Paste Me Your Location (Confirm)
What Is Your Next Destination? (Say)
Should I Give You My Direction? (Say, Say, Say)
Touch Benin Boy, You Don Touch The Full Nation (Say, Say)
Touchdown Benin Boys (Ki-), Gen-gen-gen (Eh)
Money Yapa, Money Repete (Confirm)
Remy Ekehuan Road, Shalli Sapele (Way)
Santa Monica Touchdown, Shekens (Nor Go Dey)
They Dey Like To Dey Dance The Legbeegbe
Na We Dey Bully, Na We Dey Pepper
If You Play With The Boys, You Go Collect
See Doings, You No Fit Talk Say We No Get
E Get Why Dem Dey Call Us Benin Boys (Confirm)
We No Dey Make Too Much Noise (Eh)
Na We Dey Pull Up With Convoy (Okay)
You Know The Billings Wey We Dey Chest (Say)
Many Fishes In The River But Na You I Wan Taste
(Say, Say, Say, Say, Say, Say, Say)
Chop You And Clean Mouth, Eat You For Lunch (Eh)
Have You For Dinner, Unto The Next (Nor Go Dey)
Oya, Spekele, Spekele, Dun Gbaga Dun
Benin Boys No Dey Rest, Oya Ji Ma Sun (Ayy)
Say We See Opportunity We No Fit Zuzu (Eh)
Small Thing Come Out Use Am Buy 4Matic
Small Circle, Big Money, Dirty Money
Chubby Body Wanna Gum Me, Ah (Confirm)
New Benz Oh, Incoming (Eh?)
Sexy Body, Tell Me What Time That You Coming (Eh? Wahala)
See Money, See Am, See, See, See Money, Oh
See Money, See Am, See, See, See Money, Oh
See Money, See Am, See, See, See Money, Oh
See, See, See Money Oh, Wahala
See Money, See Am, See, See, See Money, Oh
(Say, Say, Say, Say, Say, Say, Say)
See Money, See Am, See, See, See Money, Oh (Eh? Confirm)
See Money, See Am, See, See, See Money, Oh
(Say, Say, Say, Say, Say, Nor Go Dey)
Yo, X
Ki-
Summary
The lyrics celebrate the lifestyle and pride of the “BENIN BOYS,” highlighting their wealth, confidence, and influence. The song describes their flashy and powerful presence, with references to money, luxury, and their strong connections. It emphasizes that they are respected and unbothered by others, ready to face any challenges. The chorus repeatedly mentions “see money,” showcasing their financial success and abundance.
The lyrics also touch on their camaraderie and loyalty, suggesting that they stand together and support each other in any situation.
Related Songs –
- Woman’s World – Katy Perry
- Tore Up – Don Toliver
- I Love You, I’m Sorry – Gracie Abrams
- Us – Gracie Abrams (feat. Taylor Swift)
- Bandit – Don Toliver
- the boy is mine (Remix) – Ariana Grande, Brandy & Monica
BENIN BOYS Song Info:
Song Name: | BENIN BOYS |
Lead Vocals: | Rema & Shallipopi |
Written/Lyrics By: | Agada Prince Oyada, Rema & Shallipopi |
Music Produced By: | Rema & Producer X |
Music Label: | Rema |
Release Date: | June 21, 2024 |
Music Video Director: | Director K |
Frequently Asked Questions
Who produced “BENIN BOYS” by Rema & Shallipopi?
“BENIN BOYS” by Rema & Shallipopi was produced by Rema and Producer X.
When did Rema & Shallipopi release “BENIN BOYS”?
Rema & Shallipopi released “BENIN BOYS” on June 21, 2024.
Who wrote “BENIN BOYS” by Rema & Shallipopi?
“BENIN BOYS” by Rema & Shallipopi written by Agada Prince Oyada, Rema, and Shallipopi.
Who sang the “BENIN BOYS” Song?
The “BENIN BOYS” song is sung by Rema and Shallipopi.